AmINA@SashaMMy·11 Ara@onlyfadek Lol...E be like say u no want mk pple wey attend many dat day😹Übersetzen English0000
Sir Kess 🤍🤍@Kess_Adjekpovu·11 KasThis wizkid album sweet you? Cos e no too sweet me o. Kosi wahala!Übersetzen English8265206.3K019
AmINA@SashaMMy·11 Kas@Mbahdeyforyou Me sef dey wonder why she no tell am anything this time around 😂👏Übersetzen English0000
MBAH@Mbahdeyforyou·11 KasOmo she no tell Wizkid anything for this album oÜbersetzen English8762.7K19.5K059
AmINA@SashaMMy·10 Kas@yabaleftonline Mtchwww...He go still patch this his second eye...he go see wetin he dey findÜbersetzen English0000
YabaLeftOnline@yabaleftonline·10 KasRuger has called every song released this week "noise".Übersetzen English3113898.2K08
AmINA@SashaMMy·10 Kas@jaden This boy wey fine before....Now he's even looking older than his coach (Jackie chan)in the film...The karate kidÜbersetzen English0010
AmINA@SashaMMy·10 Kas@rugerofficial E be like say ur second eye dey hungry u to patch...Dem go still give u wetin u dey find.Übersetzen English0000
AmINA@SashaMMy·10 Kas@rugerofficial If you want to challenge anybody....challenge them direct....Don't go through corners.Übersetzen English1000
BLOWNBOY RU@rugerofficial·10 KasI’m so sorry for letting you listen to so much noise this week 🫢 pls forgive me 🙏🏾. RED FLAGS drops NOVEMBER 15th with visuals 🕺🏾. Thank youÜbersetzen English1.5K2.5K27.5K031