Tweet épinglé
DRAGON 𓂀 🐉
1K posts


@beyond_average9 Nahh na me create d acct
I just start use am engage recently
English

@l0wkeyintrovert I think say na Iraq twitter you dey use pack views nah
English

@olamidethegirl Dem no dey follow again na comment them dey like now
English

@XiScena Na new update to dey like comment? Una no go con follow 😒
English

@Bukolaa8 If then follow you Shey you go follow back? No use us practice celebrity
English

@KemallyFire I fear X ooo person wey get 11k followers dey dey 1.5k views 😹🙏
English
DRAGON 𓂀 🐉 retweeté

@verysweetgirl88 You see that pepper soup and eko make nothing so am abwg
English














