Too much
787 posts


@TsBackup90826 @TamVanHieu55631 @Nonso44575 @Nedu780903 I just dey laugh you so una two na just one person they use it for
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips Pains see where u go hang ball u wey google know u sef be this 😂😂😂😂😂
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips Na who say I no monetize guy me I cash out for X before no be today adey find 5M impressions bro 😂😂😂😂 guy go sleep abeg u words don’t finish at least we don come bless the party give ur Peller
GIF
English

@flames_28 @buildyasef_ @Quamclips Baba go sleep cater dog , una no even reach fan base alone big pass cater


English

@flames_28 @buildyasef_ @Quamclips Even the view cater got today because of peller he didn't get it on his Talent hunt
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips And he is suffering to get same numbers for his birthday party that should tell u how poor he has failed to command his numbers shame no dey catch u bro
GIF
English

@NwaekwuI85983 @badboyozzy Peller never called cater, Kolu called peller and cater was there so stop foolish your self useless goat
English

@flames_28 @buildyasef_ @Quamclips Lol a month jesus even peller with cubana get 320k views in 24 hours lol
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips If I give u this Halloween party a month sef 1M views go hard give am after Sunday tha all go check talent hunt get 1M for a month mumu the motion big for ur boss to follow
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips And now he is lagging on his own birthday party and be punish by a guy from no where to be his competitor Omo na so u for type am nau 😂😂😂😂
GIF
English

@popsynightmare2 But e still sweet and trend pass una miserable Talent Hunt
English

@flames_28 @buildyasef_ @Quamclips Highest viewership record on all streaming platforms. One and only Peller
Cry more
English

@Nonso44575 @buildyasef_ @Quamclips Guy the video they there go watch see me saf I no go do back and forth with u again u no wan open eye watch video no be me go tell u wat happen
English

@Nonso44575 @GeorgeAsan17136 @chisomugonwa Let’s get it 😂😂😂😂😂😂
I love the way you’re crashing out
Keep entertaining me
English







