Imran

14.5K posts

Imran banner
Imran

Imran

@Obafemi010

UNILAG|| Law student How can I lose when I came here with nothing?

Ogun, Nigeria 가입일 Eylül 2024
1.3K 팔로잉786 팔로워
Imran 리트윗함
𝒹𝓇𝓌💭
𝒹𝓇𝓌💭@kendrrw·
why will you send me 25 snaps at once, na you get the app?
English
36
158
718
10K
Imran 리트윗함
Zayn.win 🇯🇵
Zayn.win 🇯🇵@O_zhayn·
Al-Hikmah Uni girls no Dey use Twitter , dem fit don ban ahm for their school like that 😭 nothing wey them no Dey ban
English
29
12
336
20.1K
Imran 리트윗함
Daniel Of Ibadan🌴
Daniel Of Ibadan🌴@oluwaDanielmii·
Na everybody sibling score 300 for jamb. Oya nau, online lawa.
English
15
30
234
7.9K
Imran 리트윗함
Samson 🇳🇬
Samson 🇳🇬@Zamaniii0·
Relocate Marry white woman Open YouTube, Tiktok and ig Start creating married content.
English
234
1.2K
12.5K
200.6K
Imran 리트윗함
islambo
islambo@islambo10q·
Gba wire post memes Gba wire Squeeze face Which one are you? 🤪
English
52
35
308
7.2K
Imran 리트윗함
Bilal 🎀⛷️
Bilal 🎀⛷️@weirdngkid·
if we sexting please fix your grammar it’s turning me off
English
22
57
566
67K
Imran 리트윗함
GB 🪄
GB 🪄@Gbdaniel001·
You see that urge to dey always try enter everybody good book? Kill am before e kill you
English
8
42
122
2.1K
Imran 리트윗함
Shak, MD 🩺
Shak, MD 🩺@realbig_shak·
There are some courses in Nigeria, as you dey study am you sef know deep down say you just dey waste your time😭
English
68
51
706
17.7K
Imran 리트윗함
yinkaaaaa
yinkaaaaa@whoisgmz_·
post turkey clarity too real, man. i for don use my 5k cook soup 😭
English
87
241
1K
20.3K
Imran 리트윗함
tammy†
tammy†@tammyfrmdao·
nobody watch film pass POS workers.
English
168
735
7.3K
184.8K
Imran 리트윗함
shattamovement
shattamovement@sunday_mic36760·
Smoking weed won't solve your problem but it sure does help you realize that your problems really aren't that big of a deal
English
11
808
9.5K
98.1K
Imran 리트윗함
Success.ofsnaps
Success.ofsnaps@ThatSuccess_·
E get as bike man go ride, you go stop to press your phone, start to follow am look road 😂
English
191
593
4.2K
63.9K
Imran 리트윗함
siuuuu
siuuuu@siuuuu_xx·
The way I process things, na one random rainy Tuesday I go remember say I neva block pesin and piam! I go block you. Bc wym???
English
67
1.8K
5.5K
93K
Imran 리트윗함
blessed_sinner🦅
blessed_sinner🦅@Aynoniii·
Na country wey Redeem members use 100 days do fasting and prayer for last year be this 🤷‍♂️😂
English
98
679
2.9K
49.4K
Imran 리트윗함
karmakhiz
karmakhiz@karmakhiz01·
Clothes that I bought with my money I should not repeat it Oya no vex bami 😂
English
21
91
245
5.8K
Imran 리트윗함
y4yi
y4yi@yxyiagain·
once i see say you get snapchat badge, i go first half swipe you
English
76
540
4.7K
101.8K
Imran 리트윗함
osama ✰
osama ✰@realwolog·
i dey always see myself like mumu once i start to like girl
English
18
78
373
4.8K
Imran 리트윗함
𝐁𝐋𝐈𝐙𝐙
𝐁𝐋𝐈𝐙𝐙@blizzstilldey·
"Na your parent dey feed you as you big reach" Your own die?💔😭
English
102
1.4K
8.4K
91.1K