
@Soketeth @EzehVic4020 Wetin cater EFE dey do there wey special? Saying all sort of stupid things like licking an ass and dressing like a mad person..he carry him yeye twitch character go tiktok ...nah true shaa Peller can never do the nonsense cater is doing there...at least you talk truth today

English
















