OCJay

904 posts

OCJay banner
OCJay

OCJay

@Ocjay___

Web3 dev|Degen enthusiast|Trader

Katılım Ekim 2015
478 Takip Edilen543 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Run TikTok ads,Fb ads and IG ads u go see funds ajeh
English
83
37
965
46.7K
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Some say why charge for tutorial on how to run ads…….Bro to bro na still money u go use run the ads itself oo…..Anyhow just try run ads
English
0
0
2
102
OCJay
OCJay@Ocjay___·
@samp_danie65234 E get anything wey be free madam?? Abi na free u dey browse for X ??
English
0
0
0
225
Daniel Samp
Daniel Samp@samp_danie65234·
@Ocjay___ Omor nah money dem deh use run ads oga, no be free
English
2
0
3
297
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Ads na life saver, run am make u confirm am
English
10
4
39
2.8K
OCJay
OCJay@Ocjay___·
@protocol_DO No b for here u go dey look for customers,go make ur own post mugu
English
0
0
0
5
1NE🦉
1NE🦉@thekrisofficiel·
@Ocjay___ Na fb wey blacklist me since oo
English
1
0
2
279
OCJay retweetledi
NASIRU
NASIRU@iamnasboi·
Omuh make we no lie! Oyibo don try for us. If na only Nigeria government, hunger for take our lives. From mark to Elon, these guys have really helped Nigerians TikTok, YouTube
English
283
585
7.3K
119.3K
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Bro to bro….. find way run ads
English
6
2
102
8.6K
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Abeg if u no sabi wetin be ads no bother to DM i take God beg u 🙏🏻
English
6
0
13
638
OCJay
OCJay@Ocjay___·
@mrceecapel U know this things ,make he dey play
English
0
0
0
18
OCJay
OCJay@Ocjay___·
Run TikTok ads,Fb ads and IG ads u go see funds ajeh
English
83
37
965
46.7K
Timilehin
Timilehin@Timilehin545·
@Ocjay___ How about running betting ads to US Would it work as well Like there are gamblers there too right?
English
1
0
1
318
OCJay
OCJay@Ocjay___·
From 196 to 500 followers within 24 hours ……..thanks guyssss. It might not be huge but it means a lot to me😌😌😌🫶🏽
English
0
0
3
393
Protocol
Protocol@protocol_DO·
@Ocjay___ @10kinggs @nemesisofDC Bro I go tell you for free, nothing pass make you run normal ads, if you go see message you go see. You just dey try rewarm am
English
1
0
1
341
KOL
KOL@Kingoflogzs·
@Ocjay___ I swear brother some no sabi how it works even me wey dey run ads don tire to explain but regardless we learn everyday
English
1
0
1
75
NASIRU
NASIRU@iamnasboi·
Pray that when the money finally comes, it never controls you.
English
399
744
5.7K
47.3K