okogie Chris
12 posts


@Joshua__Ubeku @sportingking365 My boy won it in his first season
While your sheep struggled to win it after how many seasons.
I have no time to talk to people who doesn't have world cup . 😂😂😂
English

@PoojaMedia How can they get penalty when they are not even attacking you in the first place
English

@Godsonstilldey @Gp_oluwapelumi He pain but you wan use am farm engagement
English

@Boomluck1zz Na so una take do correct score yesterday make I get mind play Madrid 1.5
English

@Reincarnat48772 @AfricaFactsZone Guess who Spotify dey deduct from pass
English

@deltaboyfr @DonaldOlayinkaq @AfricaFactsZone Upon the tours davido still dey farm with bots
Everytime when dem wan deduct davido stream must reduce
English

@DonaldOlayinkaq @AfricaFactsZone Make Burna when de sell out shows and Davido when de sell out shows de find who to drag. FC don fall off from international scene to local champions.
English

@swappenny @chartdata Shebi you know say davido most streamed song na 200m he dae
English

@WisdomRCN @isrealjuju U no dey shame, errand boy wey fit feed your family
English

@eljay_1o1 @wizkidayo David that insult and reply fans war come for am
English

@wizkidayo Davido no fit do this kain thing shaa. Na why I no rate Wiz.
English
























