Mredem
383 posts

Mredem
@mredem17
mredem. member of 30billion gang @30bg
Katılım Nisan 2026
53 Takip Edilen10 Takipçiler

Davido too cheap. He no dey reject any endorsement deal. My guy go collect anything wey land for table 😂😂😂
Davido sign brand deal with Viva Soap.
Davido sign brand deal with Baby Pampers.
Davido sign brand deal with Munchies.
Davido sign brand deal with Closeup.
Davido do advert for bush meat.
Davido sign brand deal with bitters.
Davido is the cheapest Afrobeats artist 😂😂
English

@RoffTeeth @Rock_steady03 I never see rich man stand for Wizkid na poor foolish men I dey always see.
English
Mredem retweetledi

Davido please, I dey beg you 😂😂
Davido, I dey on my knees 😂😂
The disaster wey you upload for Spotify, abeg go delete am.
Nigeria don already get enough problems. We no fit add this song join the list 😂😂
We use God beg you, abeg go delete the song from Spotify 😂😂
Abeg carry that rubbish song commot from Spotify.
Nigeria people don suffer enough, we no need this kind extra punishment 😂😂
We use God beg you, go delete am immediately
English

@Wickedpresh Wicked settings. FIFA don finally record recognize 🐦🐦🐦 bird
English

















