FEMBYBACKUP

1.1K posts

FEMBYBACKUP

FEMBYBACKUP

@FEMBYBACKUP

I’m not a pornstar, I’m an Artist👨‍🎨

Bangkok, Thailand Entrou em Nisan 2026
944 Seguindo95 Seguidores
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@flames_28 @Tenthgoat00 I know Dey among una wey no Dey tell una self truth because una wan collect money from una spit hand.
English
0
0
0
1
Tenth-The-Goat ♑️
Tenth-The-Goat ♑️@Tenthgoat00·
Carter appreciating 21k viewers live at 1:40am. Massive motion. 🔥🔥♑️
English
5
14
220
4K
BOIMARVE
BOIMARVE@_heismarvelous·
@Cleverlydey4u How he wan take communicate for streamers university?
English
2
0
1
122
Cleverly 💐
Cleverly 💐@Cleverlydey4u·
Peller said he would have attended the Streamer University event hosted by Kai Cenat, but he is busy planning his wedding. He also said he would love Kai Cenat to attend his wedding… Peller Chooses Wedding Over Career 👀
English
13
18
114
2.7K
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Nedu780903 Fool see una smallest streamer achievement🤩, werey buy house he no get money to furnish ham, stingy fool🤩🤩🤩
English
0
0
0
3
Mr Gentu📸
Mr Gentu📸@Nedu780903·
CARTEREFE DON FINALLY PURCHASED 5HORSE POWER AC FOR HIS STREAM 🔥 THEY AREN'T READY FOR THE BIGGEST. SO HAPPY OJO NO DEY THERE AGAIN CUZ HE FIT BREAK AM ONE DAY 😞
English
1
1
5
248
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Tenthgoat00 Lol we be like una wey dey enter Carter Dm to beg money🤩🤩🤩
English
0
0
1
21
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Roddy001_ @Eaglekiel Shut up fool, always crying whenever u hear them talking about peller, should we call this obsession or hatred, well it is hatred and that’s why you remain stagnant in life ashiere.
English
0
0
0
5
Roddy001🪖
Roddy001🪖@Roddy001_·
@Eaglekiel You niggas just run you idiot mouth as you like what the actual fuck do you know about the streaming world peller should apply as a professor una just think say na anything peller fit put chest
English
1
0
0
86
EAGLE
EAGLE@Eaglekiel·
I am of the opinion PELLER should apply to Streamer UNIVERSITY as a PROFESSOR He has mastered the social media space, and upcoming streamers can learn a lot from his creativity, consistency, audience control, and ability to turn moments into trends
English
5
8
53
872
Catalogger
Catalogger@buildyasef_·
Carterefe has submitted his application for Streamers University 2026... Shi finna be a movie ! 😇💯🔥🐊
Catalogger tweet media
English
3
6
19
331
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Nedu780903 @KaiCenat @carterefe__ Lol even if them wan see ur rubbish tweet no be u wey no Dey get any engagement mumu🤩🤩, na upcoming like una spit need the streaming university and them no go still accept ham cos na nonsense una spit Dey stream🤩🤩🤩🤩
English
0
0
0
7
Mr Gentu📸
Mr Gentu📸@Nedu780903·
THE BIGGEST STREAMER IN AFRICA CARTEREFE HAS SUBMITTED HIS APPLICATION FOR THE UPCOMING STREAMER UNIVERSITY BUT ONE IDIOT JUST WON KPAII ON TOP ONE UGLY GIRL. @KaiCenat TAKE NOTE, THE BIGGEST STREAMER IN AFRICA @carterefe__ NEEDS TO BE IN THE UNIVERSITY TO REPRESENT AFRICA 🤝
Mr Gentu📸 tweet media
English
1
1
4
161
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Nedu780903 Ur mama he get level pass that ur stupid father🤩, person wey ur mama Dey pray make he get instead of u wey dey make her cry every now and then🤩🤩🤩
English
0
0
0
36
Mr Gentu📸
Mr Gentu📸@Nedu780903·
THIS FOOL WON JUST FEEL AMONG 😂😀 WHEN JARVIS FINALLY BORN, HIS EYES GO OPEN AND HE NO GET ANYTHING TO STREAM AGAIN. OTHERS DEY BUSY DEY PLAN LIFE, THE IDIOT DEY BUSY DEY PLAN MARRIAGE 😡
Viral Willy {BACKUP}@viral_backup

Kaicenat, please come to my wedding. I have a wedding to plan and I’ll be so happy if you can be there — you will love it, it’s going to be a big one. But I’m supposed to come to Streamers University, yet I want to do the wedding —— Peller to Kai Cenat

English
4
0
2
475
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Nedu780903 Ur mama just mumu like mad, he no apply anything, he no be upcoming streamer like una spit master mumu, all ur belle na lie full ham🤩🤩🤩🤩
English
0
0
0
19
Mr Gentu📸
Mr Gentu📸@Nedu780903·
GO PELLER SNAP 😂😂 HIM TOO DON APPLY, OMOH UNA STILL NEED A LONG WAY TO GO 😂😂 MAKE UNA WAIT FOR BETTER DRAGGING IF THEY CALL CARTEREFE AND NO CALL THAT SIMP LORD 😂
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP

@hudsontina87 @Ifezue333 @KaiCenat He mumu he don get Wetin u wey wise never get🤩🤩🤩

English
2
0
1
144
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Bbyaega Omo oro do Wetin Dey make u happy jare, streaming university na for all those upcoming streamer wey dey give their self title wey dey no give them.
English
0
0
1
112
ALL GOR RYTHM 🌎
ALL GOR RYTHM 🌎@Bbyaega·
🚨🚨 BREAKING: Peller has announced he won’t be applying for Kai Cenat Streamer University 2026 as he’s reportedly planning his wedding with Jarvis. He’s already achieved a lot as a global star, and feels sealing his love story is what completes his journey.
ALL GOR RYTHM 🌎 tweet mediaALL GOR RYTHM 🌎 tweet media
English
8
4
78
3.2K
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Bbyaega @Shileisaboy Anybody wey backlash ham no fit see happiness for this world again ajeh, cos na Wetin Dey make ham happy he Dey do now, he no Dey force anything like spit.
English
0
0
1
12
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@Roddy001_ @Eaglekiel As u be fool when u know no when things na cruise and play oponu, na everything una Dey take serious and una know Dey take una life serious fool, so as Dey mention peller name now na ur own pain be that Abi why u dey cry like idiot like this. U wey something dey worry mugun
English
0
0
0
14
Roddy001🪖
Roddy001🪖@Roddy001_·
@FEMBYBACKUP @Eaglekiel Pussy nigga tell me where I don defend Carter no wonder Dem dey talk say na peller fans get low IQ pass I talk say because say the streaming university na Nigerian university na why una want am as professor be that but your mumu too much wey be say peller sperm don cover your eye
English
1
0
0
33
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@beri_grizou The guy na cultist na why he no wan collect the money🤩, them hin members and hin gf go follow ham share the money, he fit no see pass 10k inside the money.
English
1
0
0
1.3K
Beri🌚
Beri🌚@beri_grizou·
Peller reunited with his childhood friend after years apart and couldn’t hide his happiness. After their conversation, he gifted him a bundle of cash because of how much he had missed him 🫂🤍
English
80
528
13.6K
419K
FEMBYBACKUP
FEMBYBACKUP@FEMBYBACKUP·
@_heysamuel @beri_grizou When be say na yeye cult them Dey do up and down, them hin members or hun gf Dey there like that, na Wetin some mumu Dey comment say make he carry ham commot for trenches, una know like as the young boy Dey enjoy hin life.
English
0
0
0
6
Samuel
Samuel@_heysamuel·
@beri_grizou That guy isnt leaving the place with the money complete. Black tax everywhere.
English
1
0
24
3.8K