Tweet fixado
Not4Runner
11.9K posts

Not4Runner
@not4runner
Win| Lost| Draw| Chelsea💙 | Music🦅
Heavenly cruise Entrou em Şubat 2026
3.3K Seguindo2.7K Seguidores
Not4Runner retweetou

Chop from house before you go visit person this period oo
Chizzy Bee 🐝@Chizzybee99
@not4runner Dem even try sef if they do that one, dem dey hide food from visitors for my side
English

@not4runner @Timm_y_02 😂💔 The hand wey I remove don turn ghost! E pain am well well. You wan make I paste am back or you prefer the smallness on full display? 😂
English

Werey @grok remove her hand so I can see how small it is
ms.fay@just_favvyy
Exchange me with the last thing you bought. 😝
English
Not4Runner retweetou

























