Tweet ghim
Kvng
3.6K posts


@ToddtheShow @Hoopss That's not the question, were talking about pure skill
English
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet

Bro this life funny sha, My Papa and Mama guide but I say I wan make money and na Yahoo I wan do, na so i contact on of my older friends for Cape Town.
Na so I take join e-HK oh😂😂😂
Yes Hk on the internet.
Any day I no write work properly I gats video call my oga start do dey do frog jump for video call.
Dem no born me well make I no do am because na their hand update dey and I been wan be man of my own.
I come eventually cashout out about $4,000 my boss collect $2500 send me $1,500 omo na so I no continue the work oh, I tell am say my papa catch me when I dey work and he say he go lock me up.
That $1500 been sha finish but I still guide back, God is good.
English
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet

@stephafterhours Daughter of Zion, aren't you supposed to be in a vigil
English
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet

Kvng đã retweet
Kvng đã retweet
Kvng đã retweet























