Wetin dey happen
643 posts

Wetin dey happen
@10gwireless
FC suffering from crypto addiction
Atlanta, GA انضم Ekim 2024
212 يتبع29 المتابعون

@RileyTTS If I buy the thunder stone for 570k I go fit strike anybody with am ?
English

@My_specc This guys no look alike if you look well the other one look younger the kidnapper looks old make e na check m well
English

@AsakyGRN The money way you dey own me you go pay me today
English

@firstklaz_ No cap firstklaz to get swag pass 95% of 9ja artist
English

@bhadboy_Andre2 E na no get better to talk if no be yahoo yahoo yahoo morning till night
English

@tammyfrmdao Dey play
if u no guide that 10k go feed for like 1 week and u go still Sub inside, still collect Scottish join am
LOL!!
English

Abeg no be all of us hear Yoruba, watin Wizkid talk for here?
Wizkid@wizkidayo
Mara tansho lese baba 🔥
English

@AsakyGRN Crayon don dey high to much it written all over his face
English

@jeffstark_ Useing my house rent to trade XAU I found peace
English




























