GEEMONEY †@honestfan0·8h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹ترجمةGIF English15117304
Styles..💭🟦@FashPrint70043·10hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂ترجمة English54463913
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·8hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅ترجمةstunna@jumsbby English7432949
Hxmza@Bn_Muhammad01·8h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeansترجمة English0004
Hxmza أُعيد تغريدهʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·8hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a jokeترجمة English3514148
Hxmza أُعيد تغريدهJamie@jamesjustlearn·9hOmor forget pride and build your X account oooترجمة English361074831
ThatYTboy@daYTguy·14hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂ترجمة English24144856
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·9h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peelترجمة English104177