تغريدة مثبتة
Da_Zeako
587 posts

Da_Zeako
@DaZeako
FUN LOVER 🤪CRUISE 😋 WE CAN ALWAYS DISAGREE TO AGREE 😇 RONALDO - DAVIDO 🇧🇪 VDM - GEHGEH
انضم Ekim 2025
135 يتبع247 المتابعون

@DaZeako 4 dis app X,una compare davido wit wiz e no work,una compare burna boy wit wiz e no work,una compare rema with wiz e no work,una compare Moyorkun with wiz e fade away,una compare peruzzi wit wiz e collapsed,una compare omahlay wit wiz e sink.
English

@Abdull_hmd Cry more for me little poppy
U get work 9 u Dey twitter Dey disgrace your family
English

@DaZeako Na the same thing ur mama Dey talk everyday 🤡 set camera dey fool 😂 jobless fool
English

@bigwiz_13 Thank God say u sefe nah e fan base, list your achievements for life
English

@DaZeako Achievement wey Wizkid get and the one wey e fan base get bingos and frog voice note fit get am
English
Da_Zeako أُعيد تغريده

@ChainChaserVN @OMONLA6451 I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

@perkmaybe @FPL_Gullivers I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

















