تغريدة مثبتة
Emixia
484 posts

Emixia
@EmixiaHQ
All things buzz-worthy ⚡ Sports | movies | music | viral trends | trending moments Let connect 🔄🤝
Lagos انضم Mart 2026
275 يتبع303 المتابعون

@PoojaMedia Low key you go Anfield to support Galatasaray but Liverpool shame you.
English

@UnitedStandMUFC This guy don dey turn old taker for Manchester United. Bro need to top up his game big time
English

@erigganewmoney Na who sabi sing music dey pay. U don turn old taker for the industry. Abi na lie?
English

The new Grok algorithm don turn everything upside down one good reply fit blow your post pass 100 likes.
My own recent posts dey see zero replies, and likes 😢 .
Una wey dey grind every day, how the update dey affect your reach?
Replies dey enter or na still ghost mode?
Drop your honest experience
English

Any day Lobistars vex, na because person use him real name 'Ladipo Abiose' drag am
lobistars🇳🇬@john322226
If you Dey fear to join my face agenda because you No want me to vex, I pity you. E be like say Elon funds never really Dey hungry you
English

Lobistars shouting ''only blue ticks dey my comments'' like we no see say na same 10 people rotating praise every tweet 😂
lobistars🇳🇬@john322226
Na only blue tick users Dey my comment
English

























