#roseniorout
17.2K posts




Only real ones used these apps

avoid selfish women at every given opportunity in your life, if its more about them than you ? abort mission.



Twitter people are surprise you can actually walk up to a girl and asked her to be your girlfriend the very same day you toast her 😂 I swear on my life, nah when i joined twitter I sabi watin them dey call “Talking stage” watin i wan dey follow you talk about wey I never know? Even this mumu “Date” wey una dey go up n down, nah when i join twitter i knew it was a thing. Cuz why do i have to feed you before knowing more about you? Our own for hood no pass to observe, wait for the right time and shoot. And nah either ‘Yes or No’ if nah that kain girl wey never too open eye, she go talk say she wan go think about it. Una go just dey do nonsense fẹfẹrity for obough wey be like sand. Nah why Aisha dey charge una 100k just to collect her snap, obough wey be -1 una carry ham enter 5 con dey wonder why she burst eye. I swear on my life, if we comot money and doings, most of una for here no go fit follow average girl wey her head don open for Hood talk. But somehow, una go swear say una get level 😂💔


I asked this girl out on Monday, her name is Halimat. I thought she was just playing with me and wasn’t really interested because her reaction and body language felt off, so I pulled back and locked up. Two days later, I walked up to another girl while she was buying something, talked to her, told her I liked her and would love her to be my girlfriend. The next thing she said was, “Aunty Halimat boyfriend yin toast me oo!” Turns out the girl is halimat sister, meanwhile Halimat had already told all her friends and sisters about me and she never give me answer to my proposal oo. I was so stuck and embarrassed that I started praying for the ground to open up and swallow me😂 She later said yes and we often joke about the incident 😂

If you date a man for more than 5 years without a ring as a grown adult, you are a f00lish person.

I left the UK. My rent, bills, council tax in Reading was 65% of my salary because I refused to house share. My vehicle costs took another 15%. Surviving. I live in Thailand. My rent and bills living in a 2 bed house on a tropical island are 11% of my salary. Living. Leave 🇬🇧















