Imperial Simi
21 posts


@ImperialSimi Hiiii simi ,i no sabi sing oo but i won't mind been you Adekunle Gold
English

I sha know say if I no fit get your number for real life, you go post yourself one day for twitter. Since 300L wey I don dey find you.
You’re very beautiful, Simi.❤️
Imperial Simi@ImperialSimi
Hi, I'm new here🥹 Can someone Pls show me around🙏.
English

@ImperialSimi U no go like go back to where you come from??
English

@ImperialSimi U de find person wey go carry u for motor😂
English

@ImperialSimi Make pesin carry this gurl reach my side nau 🤲😂
English














