تغريدة مثبتة
Mr. 9iceguy
9.2K posts

Mr. 9iceguy
@IsumaF
Communicator, motion pictures editor/writer...
Lagos, Nigeria انضم Temmuz 2013
1.4K يتبع1.2K المتابعون
Mr. 9iceguy أُعيد تغريده

@IsumaF @ekpo_idara36185 @unkle_renzoo I fit shock you say boss never show him driver love but I bet you Wen my season go come all of Una go pack one side. I believe LUJO movement 💯. All these alerts na short term wins. I'm here for the long term win even though we need these short term wins as fuel for the big prize
English

Appointment letter don finally land. All this while una think say na cruise
Salary: vibes + most active giveaways wins 😎
Allowances even sweet pass the salary Blue tick, data, even babes allowance dey 😭😂
Oga @unkle_renzoo I don fully resume duty and I no go disappoint LUJO 💯

English

@IsumaF Elon VIO hold me for over 12 hours na oga @unkle_renzoo sef talk to them (quote me) when them quick release me self
English

@iam_amarachuk_u The remaining impressions. I go make am 5m alone 😂😂😂
English
Mr. 9iceguy أُعيد تغريده
Mr. 9iceguy أُعيد تغريده

@IsumaF @unkle_renzoo Thanks for your prayers bro. No worries boss promise something Wen he drop 2% na for you
English

@bono9999999 @unkle_renzoo 😂😂😂 na my prayer release you soon as e be so I just need 1k from anyone to buy nepa make I for see light change😂 ask for my akant abeg
English


@PeaceMicha15770 @unkle_renzoo Me sleep make you come press my neck😂😂😂
English
Mr. 9iceguy أُعيد تغريده

LUJO beauty world where beauty meet PERFECTION 😍😍😍😍🫵🏽
#lujocommunity
Igwe Kingsley Uchechukwu@Chidon_Sui
It's a movement
English











