Godson

562 posts

Godson

Godson

@MovingTrain0147

God is Love 🤍FCB❤️💙 Mom💞 Tech

Abuja, Nigeria انضم Nisan 2026
30 يتبع13 المتابعون
Godson أُعيد تغريده
Onuoha Lorenzo
Onuoha Lorenzo@unkle_renzoo·
My VIEW! Tap in joor. 🫵🏽 Spot my guy @Tizzyo15y Lowkey big man 😁
Onuoha Lorenzo tweet media
English
165
52
82
510
Godson أُعيد تغريده
Onuoha Lorenzo
Onuoha Lorenzo@unkle_renzoo·
Your brain went North, sense went east, mumu you chose west. Now you don dey vomit waste😩 Stay silent make dem help you, you still no gree. 🤦🏼‍♂️
Nimi West@NimiWest8893

@unkle_renzoo Where be her unrighteousness market? And how you take know where be her unrighteousness market I Dey use one eye look you @unkle_renzoo

English
144
39
61
501
Godson أُعيد تغريده
Onuoha Lorenzo
Onuoha Lorenzo@unkle_renzoo·
@nemes_sugar yab me one kind yab wey I no fit forgive. I just dey wait for her to miss one step. Just one wrong move… make I cook am wetin no good 😩 That day, all your crypto money won’t matter anymore 🫵🏽
Onuoha Lorenzo tweet media
English
61
26
53
703
Godson أُعيد تغريده
Onuoha Lorenzo
Onuoha Lorenzo@unkle_renzoo·
Una go see where I peacefully yab person. And the person no see am ooo. Una go gather go there go begin make noise just to make sure say the person see am. I no know whether una like me or una just wan put me trouble 🤦🏼‍♂️
Onuoha Lorenzo tweet media
English
168
61
96
649
Godson أُعيد تغريده
Cleverly 💐
Cleverly 💐@Cleverlydey4u·
We visited Carter Efe today ahead of his match against Portable on May 1st ❤️
English
85
99
695
14.6K
Godson أُعيد تغريده
Onuoha Lorenzo
Onuoha Lorenzo@unkle_renzoo·
Swear! Swear say things no enter things for that your unrighteous market wey you go. As I dey see you so, your eyes no good. You go spoil well well
Onuoha Lorenzo tweet media
Afia Dimple🦋@AfiaDimple_

@unkle_renzoo Na market i go boss 😂😂

English
114
44
80
783