Mr Unstoppable XXL
965 posts

Mr Unstoppable XXL
@Mrunstoppablexl
Philanthropist Flyboy ✈️ 30BG❤️ Crypto & Stock expert Wanna catch cruise and help
earth انضم Ocak 2026
366 يتبع330 المتابعون
تغريدة مثبتة

@high_breed_1 Wetin concern us with 41 years na we talk say make he no retire?
English

A 41 yr old man had a bad game cmon
Not like he missed any clear chances in the game
TLM@TLMishim
The author and the finisher
English

@tobbee_szn @Blxckie1__ Wetin no fit happen...dey for no commot Ronaldo now make Portugal eye blur
English

Imagine say Nigeria beat Portugal e no fit happen o but just imagine
Blxckie🥷🏽@Blxckie1__
Omo!!!
English

@IchimonjiXD Tap in and penalty....and e no dey see tap in do again self....make he just retire after they are eliminated from the worldcup
English

@Lexybabs @FAITHNWEE I swear....I pray to o....bcos I no wan make dem go far at all
English

Nah him go give that Portuguese team problem 😂🤩🤩😂😂
Lexybabs@Lexybabs
If this current Ronaldo play ball pass you, just go and learn carpentry. Football no be your way
English

@Azeezat3011 Keep shot joorh....if you no be hater wetin you expect before....you expect him to score? Where he wan see goal? Person wey suppose don retire wey dey disturb himself 🤣🤣 and his yeye fans no go talk true also
English

@ChiomaFavour0 @Nurapost Person wey dey lie....Ronaldo rating no be 6.6 for this match.....na 6.1 🤣🤣
English


@Lexybabs @Kalel_Fly I swear....they for kuku drop am no take him along to worldcup...but poor Portugal felt God fit be on their side make dem win the worldcup so Ronaldo name will be included also and they will say he win worldcup..but i talk am seh if they no bench him they wont commot group stage
English

The Guy no Dey Hustle Ball At All, Always Relying on others Make Dem Work Work pass Ball Give Am😂😂💔
Still E no fit do anything 😂😂💔
Lexybabs@Lexybabs
See Ogunmepon 😂😂
English

Abeg, abeg jorrrrrrrrrrrrrr 😭
A soldier prepared for war like it’s the actual battlefield, but look at Portugal playing rubbish against the Super Eagles B team.
This is not a World Cup-winning standard at all.
lobistars🇵🇹@john322226
I like as Portugal Dey allow Nigeria enjoy the match and not putting much energy since it’s just a friendly. It shows they have a good respect for their opponents.
English

@Mrunstoppablexl @brivael @Rodion2322 no. Usually when that happens it's a bot doing it or both.. Sorry about that
English


@theonlybigbasz @_AsiwajuLerry Which of the No 9 in top clubs? Shey na Osinmeh, or Harry Kane....Even Lewandoski still dey ball pass him now....u go just dey deceive him
English

@_AsiwajuLerry He has lost the edge. But he's still better than most number 9 in top clubs. This Ronaldo is nothing compared to 08 -18 Ronaldo.
English

@draptazzz @CHIZZY_BB For bench.....person wey dey don commot....na Ramos G go dey bench am for worldcup bookmark this tweet
English

Them don bench Ronaldo keh

lobistars🇵🇹@john322226
That incoming Ronaldo goal will hit like crack
English

@draptazzz Na you fans wey dey overhype him dey pain me
English

@CocoAfrica69 Getting out of weed is like running out of options
English

















