تغريدة مثبتة
Simon
5K posts


@nazahis @IgonorMathias Boss abeg make Una see my condition ooo,,
That a $2k go change my life oooo
@IgonorMathias please give him go ahead to credit me sir🙏🏼🙏🏼🙏🏼
English

@IgonorMathias Drop
Your PNL Oga, if you lose any of the fake money you Dey cap online say you lose I go send you $2k
Asap,,, you give me attention? 😂😂 you wey dey use blue tick to get attention still you no get am, i sure say na attention you dey find na why you dey online dey lie
English

lol 😂
Make we no cap, I dn give you the attention you need . Use am grow your account .
I still dy wait for the $2k you want send, make I choose 20 persons 100$ each 💪🏼
Nazah 🧘🏿@nazahis
@IgonorMathias Bobo leave story drop your PNL, you say you rich and you lose money, drop PNL no dey drop withdrawal history, so it’s safe to say I lost almost $200k right ? 😂
English

At least I dy buy blue tick for my followers , I’ve done countless of giveaways.
Wetin you do for this space ??
You no get Relevance here
Nazah 🧘🏿@nazahis
@IgonorMathias You and attention for same sentence? lol when with all the blue ticks you dey buy for people you still no get get the attention, no worry continue dey lie say you lose money maybe you get the attention soon
English

@IgonorMathias I'm a testify candidate,, only u has done it here?
3 months blue tick for countless follower make ur head da
English

@IgonorMathias 100$ each ahhhh boss Na me be first ooo make am use am support my business sir
English

Make Una tag am to do this 😫😫😂
If 2k big am for am to share
Make he share $500.
@nazahis I no need your money
Share give street
Former Sureboy ⭐️@IgonorMathias
lol 😂 Make we no cap, I dn give you the attention you need . Use am grow your account . I still dy wait for the $2k you want send, make I choose 20 persons 100$ each 💪🏼
English

4 ODDS WON 🏆
2M BOOMGRATULATIONS 🍏🍏🍏

Betting King | Millionaire Mindset@betking007
10 & 3 odds on Bet9ja #Bet9jaCode: 5DSDYWP, 5DSFKKT
English
Simon أُعيد تغريده

@IgonorMathias Yeah definitely,but I don't know anything about trading sir
English
Simon أُعيد تغريده











