
Omo cohabit small before marriage o Even if it’s weekends 😭😂 This one don marry who she no fit watch movie with 😂😭
Paçem
41.5K posts

@_Pacem10
just a random dude trying to make ends meet

Omo cohabit small before marriage o Even if it’s weekends 😭😂 This one don marry who she no fit watch movie with 😂😭

your interpretation of “upbringing” in this context is on you how do you tell your family that you’re living with a person you’re not married to? you should be worried about what they’ll say and if you’re not worried, that’s where the upbringing comes in and that’s for the parents and children involved 🙏🏿

i judge cohabiting sha 😬 you should be worried about a person that can leave their house to come and live with you and the kind of the upbringing they have✋🏿



Hello Aunty

Wdym you wake up in the middle of the night to drink water😂😭😭😭😭 HOW? 😭😭

Once babe don dey that "looking for husband" phase, E no dey hard to notice at all. Dem go just dey tight face, dey act all serious with life. Babe wey una dey always banter before go come suddenly realize say you too dey joke and she no like am. Amazing people 😂