تغريدة مثبتة
Aboby
3.1K posts


Na for this country a 35 year old man go dey fear to toast woman 😭💔
Na for dis country 30 year old man never still discover wetin he wan use him life do🙍💔
How I wan take explain say person wey study Biochemistry for university end up hawking tomatoes in the market 💔💔
Naija go kill your dreams, still render you useless if care is not taken 🥺🥺🥺
English













