Mãyør
2.1K posts

تغريدة مثبتة

@TheDamiForeign That mean, I go need to guide for me to guide, but I no guide now how I wan come tey guide
English

You can’t even do anything if you no guide!
Magixx@Iam_Magixx
In all that you do, FIRST GUIDE!
English

@JAY5OFX_II Bro make una dey ignore somethings, no be all fanbase una go reply
English

You get mind Dey bant Wizkid when your fav clarity of depression Dey follow 4 tracks EP Dey drag streams 😂
Mind you en mid fav still stat pad “Holy ghost” of 3 years join album o the decline go far gan 😭💔


Clarity Of Mind 💜🕊️@Omah_Sam03
Latto “Anxious” Ft Odeal & Wizkid Moves #110 [-2] On Nigeria 🇳🇬 Apple Music Top Songs Chart 📊 Can We Get To 150 Today 😳?
English

Mama watch how I do ehhhhh ✌🏾💎🫡
wande@blaccmajek
Davido previewed “I KNOW WHO I BE” at Jazzwrld’s headline show in London 🔥❤️
English

Okay na! Anxious vs praise jah first to reach 40k streams 🫵😂
Praise jah dropped over a year ago btw 😭🤣🤣
WARandPEACE😡😁🦍@WARandPEACezz0
@glowinvee Khia fans won make my idolo b like their midolo. He don 2 pupu for Una head Una begin get psychosis 😂 if Burna drop flop wetin be dat abomination wey mid wiz just drop 😂😂 Una go cry tire Una fave career no fit rise again
English

Song Has been released Since 1 yr Ago What's all this Mehn
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨YG MARLEY, BURNA BOY “PRAISE JAH IN THE MOONLIGHT” REMIX OUT NOW🚨
English

Song that has been out since May 23rd last year? Over a year!
Mumu sey nah “Out Now” 🤡
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨YG MARLEY, BURNA BOY “PRAISE JAH IN THE MOONLIGHT” REMIX OUT NOW🚨
English


Odogwu dey beg for gumbody keh, Spotify don show dis guy shege
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨YG MARLEY, BURNA BOY “PRAISE JAH IN THE MOONLIGHT” REMIX OUT NOW🚨
English














