
Na song Davido use money pay songwriters, still go feature Bob Marley pikin, come still dey do stream farming
you come dey talk say “never knew awuke was something negative” 🤣🤣🤣🤣
GIF
Gilmore🇳🇬 🇬🇧@Gilmoorre
Omo burst my head I never knew awuke was something negative, i genuinely just be hearing people say it, I just made a harmless tweet under Carter’s tweet yesternight. I thought it’s just a slang… I’m genuinely sorry, Abeg make una no reason am go far o🙏🏿🩷
English


















