Ryan🦇
271 posts

Ryan🦇 أُعيد تغريده

@drey7G E pain me say dem no promote this song well and when you go do shoutout for me
English

@drey7G I sabi ham diee go listen to dj Morgan best of Seyi Vibez you go see many old skools and dj Baddo best of Seyi Vibez old skool full there
English

@drey7G Yes bro
We he talk say you ain’t nobody sho lo mo mhi
Cause Waterrrr no get enemy o them no fit stop my energy o
English

@drey7G NSNV since 2020
I get old school wey you no sabi bro😂plenty old school no Dey Spotify 😁

English
















