Nacho bakes🌿
1.2K posts


Imagine not even quarter of people I bought bluetick for is under my comment section, I for just use my money collect one gold ring for aboki hand 🙆♂️
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
If I buy you bluetick and you see my tweet or business tweet you skip am, God go skip your glory 🤲
English
Nacho bakes🌿 أُعيد تغريده

@420Milly Na the person no cook m well, if you eat a well prepared afang from an akwa ibom restaurant God u will fall in love eje
English

Afang Soup—- sorry to say this,but this is the worst soup I have ever tasted in my life,
I have tried other soup even Black soup and Groundnut Soup taste more better than this Afang Soup….
I really don’t know about your experience with this soup!!
Feel from to tell me what you think and your worst experience Soup..
No h**ts comments please

English

@420Milly This girl go de gba and she no go de wet talk more to squirt fufu and beans don block everywhere
English
Nacho bakes🌿 أُعيد تغريده

@UrglyGramm We no need people validation anyhow u think say ehh be na so ehh be eje
English

As them talk say I dey always look down on people, I run claim am abeg no stress me with wetin you think about me😹🤲
Qzeemoore4x🎿@qzeemoore4x
If you heard anything bad about me believe all that shit and leave me the fuck alone
English

@COtobong40884 U funny die 😂🤢🤢🤢 figure what😂😂 again I no de read well for early morning
English
Nacho bakes🌿 أُعيد تغريده


You think say na small thing make person just dey smoke backy and Cana back to back for over 4 years? oga you go drop funds ooo 😂
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
Some Nigerians too dull gan, untop 40k followers them dey see me as celeb make I dey drop funds for boys, celeb of wetin abeg? For account wey I use my money build😭🙆♂️
English

@broccoliboygreg Na so them March 1 dealer were sell Scotty as cana to Vikings number 1 man in face just swell like who bee attack 😂😂😂😂
English




























