vintage
13.9K posts


As burna and him camp hate davido reach.. he never crayfish enter their trap. OBO wey dey waka with football team, una think say he mumu? Put chest first. 😂😂😂

You didn't say maturity when he was everywhere insulting everyone

The problem be say no be only one camp get issue with Dj Tunez, If two camps get issue with you then there’s something wrong with you personally.


You never manage artist before, you wan use the boy start from somewhere instead of proper management to handle him. You wan use the boy flex the lifestyle wey you no see from him papa because of the issue between una, just be dropping EP every eke market day If no be sey na him papa influence, the boy for no dey pass Nigeria Spotify and Apple Music, yet you no want make the boy acknowledge him papa.





Champz mother is the problem, y’all will realize someday.



Champz mother is the problem, y’all will realize someday.










