Olatunji
180 posts

Olatunji
@tjay_1908
Certified & Trusted Cars 🚗 | Gadgets 📱 CAC Verified Quality deals, no stories.


2016: my future ambition is to be the best Aeronautical Engineer or Pilot in the world 2026: *engaging mutuals, fb* 😭

All these social media influencer babes go dey form "all men are the same, all men are the same," but make @john322226 just land for their DM? Omo, naso dem go sharp-sharp open this mad position, even when dem sabi die say the man get wife. Their hypocrisy no get limits 😒😒

500 followers don land o! 🎉 From zero to 500 — big thank you to everybody wey don follow, like, reply and push Don Timmy small account. Lagos to the world! We no dey slack — next target na 1k sharp sharp. If this sweet you, repost make we celebrate together! 🚀🇳🇬
























