Uchechukwugaeme أُعيد تغريده
Uchechukwugaeme
661 posts

Uchechukwugaeme
@urchywise
Live your today as if tomorrow isn't guaranteed.
Enugu, Nigeria انضم Ekim 2013
1K يتبع653 المتابعون

Guys i don see Adam
King of the Andals and the first men 😭💔

Clemon@Clemon_001
"Joined since 2020" keh Omor most of una nah dinosaurs and cavemen for dis app ooo
English

@BodFTx 100M once biko, if e finish e finish. Also I can Invest wisely and become a billionaire in less than 10years😎
English
Uchechukwugaeme أُعيد تغريده

@Adikastakes If liverpool comeback I go sell my blokos give you the money.
English
Uchechukwugaeme أُعيد تغريده

@Presh__lee No be only marriage go make you sleep alongside person, With the way you complained, you need more than one person. if you no believe ask Blord. You know what to do!! 😉
English

@iamnasboi I swear NASBOI no well 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Wetin be this🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂
My belle ooo..
English

@urchywise @YKoluwaseun9 Update ke....me just dey wake dey sleep 😂💀
English

@leodey4uu The arguement fit lead to fight if the player no get rubber again😅
English

@oku_yungx E go sweet o but e for sweet pass if Madrid no follow😁😎
English

@urchywise @YKoluwaseun9 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂..na you dey look for Elon musk money na.. wetin concern people like us over here😂
English

























