Raga
5.1K posts

Raga
@100kilogee
🔬 Medical Laboratory Scientist || smart contract developer || reply guy || onboard3 citizen
Beigetreten Mayıs 2024
3K Folgt2.2K Follower

@Blessed20999715 I'm biologically programmed to look at what is in front of me big or small
Is it a crime?
English

@100kilogee Na med school,doesn't work like that😭😭😂
Pesin dey read from beginning of semester seff still dey get mediocre results 😭
English

@big_jossie Better cry o
Many of us wish we can cry but our heart don turn concrete
English
Raga retweetet

@beejay_207 You think say I get the mind go cut transformer wire ?? 😂
You too rate me gan
I appreciate am
English

I remember when my guy yarn me say he and him brother thief autobots cable sell am give stark industries buy activated ugu na later him life giver hear the gist bring terrestrial protectors tell them make them do handstand dey give them better BDSM
Na God save the two of them sha
Babalola Esq.⚖️@Owiggy_
7 pots dey leak for this kitchen. I go reach Stark HQ first thing when the day breaks
English
Raga retweetet

"All of us will pass this exam together"
-Person wey dey hoard important materials from you
Daniel Of Ibadan | Fanatix⚽🌴@oluwaDanielmii
"I'm rooting for you" - Person wey wan uproot you
English











