Mister tee

2.3K posts

Mister tee

Mister tee

@Baba2ndei

you fit pkai if you take my tweets serious

Beigetreten Kasım 2024
770 Folgt872 Follower
Angehefteter Tweet
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
What if jesus wan come back and they abort the belle
English
7
10
34
318
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
@10s_13s Paint the town red means letting them know na you dey town
English
0
0
1
3
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
I for paint the city red dis friday but na yellow paint I get
English
1
1
5
31
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
The only reason animals dey earth na bcos tortoise chop forbidden fruit
English
0
0
1
8
Mister tee retweetet
H
H@IfeanyiEmm34386·
It's a new day, you can choose to frown or smile, it's your face😁 Gm
English
26
26
81
528
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
Nigeria na warm up for hell
English
3
2
7
74
Mister tee retweetet
𝓫𝓸𝔂𝓡𝓲🀄
Una go just wake up start dey tweet una no dey wash plates?😭
English
59
75
349
4.7K
HULSLER✨🦅
HULSLER✨🦅@lyric23719·
@Baba2ndei Next thing, we go dey plan joint adventure… rope dey ready 😭😂
English
1
0
1
6
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
If you know you sef wan give up,gather money make I buy rope for us
English
3
3
12
101
Mister tee retweetet
Ajbowy
Ajbowy@Aj_boyx·
I carry sarcasm like my house keys, don’t ask me dumb shit!!
English
1
5
14
167
Starboy_Happiness
Starboy_Happiness@Starboyhappinez·
I’ll do anything to make you happy but money is not part of 🥱
English
3
2
11
72
__afolabi_oladoja
__afolabi_oladoja@AfolabiOladoja·
I was 6 years old in Jss 2 And you? 🌚
English
13
2
36
594
Mister tee retweetet
ope 🍁
ope 🍁@opeknows·
I'm going to Facebook to change my name to "Benefits"...so when anybody adds me, it's gonna say you're now "friends-with-benefits
ope 🍁 tweet media
English
13
16
37
300
Mister tee retweetet
H!!M
H!!M@JXT_HIM001·
She's dark skinned >>>>>>>
English
3
2
24
147
Mister tee retweetet
𝙉𝙞𝙮o🇳🇬🇬🇧
There is a reason we have two ears and one mouth,listen more and talk less.
English
18
25
42
426
Mister tee retweetet
Bernadette
Bernadette@OkaforBernadet1·
Algorithm anytime I post banger
Bernadette tweet media
English
9
11
44
400
Slimzz
Slimzz@Slimdaddy188·
Spag has a terrible rewarm value😒
English
2
1
10
114
Mister tee
Mister tee@Baba2ndei·
@Flohairs Where una dey see 100 views?,abeg share update
English
1
0
1
20
Alabama
Alabama@Flohairs·
Nobody suffer reach me and my Mutuals for this app.. na so so 100 views we dey see.
English
27
13
92
1.3K