GEEMONEY †@honestfan0·6h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹ÜbersetzenGIF English15117302
Styles..💭🟦@FashPrint70043·8hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂Übersetzen English52461904
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·6hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅Übersetzenstunna@jumsbby English7431908
Hxmza@Bn_Muhammad01·6h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeansÜbersetzen English0004
Hxmza retweetetʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·6hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a jokeÜbersetzen English3514148
Hxmza retweetetJamie@jamesjustlearn·7hOmor forget pride and build your X account oooÜbersetzen English33866749
ThatYTboy@daYTguy·12hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂Übersetzen English23144852
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·7h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peelÜbersetzen English104177
oshodi 🥩🥩@Oshodi_0·7hme anytime i see a african clip for school portal 😂😂😂😂🥩Übersetzen English8228618