Mars
175 posts

Mars
@Christain2_
Building empires one mindset shift at a time 🌍 Turning everyday moments into motivation | Dream big, build bigger | Your daily fuel for unstoppable growth.
🌏World Builder Beigetreten Temmuz 2024
96 Folgt83 Follower
Mars retweetet

@Emmyray05 @cindy_blog Guyyy, sporty sef confirm the games na why fear catch them 🤣. If them open that cash out, with only 100 naira men for pack pass 100k this night.
@cindy_blog we are counting on you for another deadly 100k odds. "Cause I'm feeling it in my soul,Something is changing."
English

Bro the crazy part is that even the 1k odd and other edit not just any team to score one goal second half bro dem score second half the goal dem remove am. The 100k odd na just az to score for second half dem no score he pain me cause we are so close if today game play that game too sure. I swear cinder try for the game pick bro he pain me na big win 🏆 before. Na over 1 billion I wan win even if you stake the 100k odd with 100 Naira na about 47 million with 30 Naira na about 10 to 14 million SportyBet no open cash out. He just Dey show 000 since the beginning of the game even when more than 20 games don enter
English

150 Naira to win 16milion 👀👀
One 100k odds win and the story will change
Ademuwagun_Snr📌@king_swizzy69
@cindy_blog One word for @cindy_blog
English

@Emmyray05 @cindy_blog Na like 96 odds remain out of the 100k odds
We were so close this time.
E go really pain me if na only this AZ cut am,I fit run mad😭.
100k odds no be beans!!!
English

@Christain2_ @cindy_blog Na just 15 game remain bro for the 100k odd game don enter finish na 15 game remain one just start now. Aza mess up I swear
English

@Christain2_ @cindy_blog Like just any team to score second half make other edits go well since za no score dem score remove the goal SportyBet na evil people dem no even show any cash out since this game start.
English

@cindy_blog If Plzen just score now we have won this 100k odd I am praying God please 🙏 use this game to change so many of us current situation 🙏
English





















