ADE

1.2K posts

ADE

ADE

@Dependables23

Beigetreten Temmuz 2025
226 Folgt123 Follower
That_Guy_Haryor
That_Guy_Haryor@thatguyharyor·
@little_890 @Dependables23 @bunajp Deal with me? How delusional are you lots? You’ve seen me play efootball mobile where I’m limited but you think it’s wise to go against me on console where I get full control with a fucking Pad? 😭💔
English
2
0
0
40
ADE
ADE@Dependables23·
Bobo you just dey talk rubbish😂 person wey do game no get chance against you bros small pikin for my area go beat you like say you thief I still dey emphasise on am, your mouth don too much you really need to be humbled 🙂
That_Guy_Haryor@thatguyharyor

@Dependables23 @Everyone8_lizy @HarrySzN2S @IamNerostic_ Lmao person wey do the game sef e no get chance 😂. That’s how confident I am. Like it’s literally impossible for me to lose. For efootball anything fit sup even the most random noob fit beat me but PES PS3? Lmao 😂

English
2
0
1
166
That_Guy_Haryor
That_Guy_Haryor@thatguyharyor·
@Dependables23 I go repeat am again so you know say no be bluff, nobody is better than me on PS3 PES 😂
English
2
0
0
86
ADE
ADE@Dependables23·
Same PES 3 wey we go deh play loser drop pad from morning till night ano go lose one nah him you dey tell me say nobody fit beat you baa? Just dey whine yourself
English
0
0
0
17
ADE
ADE@Dependables23·
@Everyone8_lizy You see that 5h i must hold am cus anything fit sup 😂
English
1
0
0
5
영 리지
영 리지@Everyone8_lizy·
@Dependables23 Asin brooo Loser pay I must hold 5h Cause anything fit sup
English
1
0
0
6
영 리지
영 리지@Everyone8_lizy·
😂😂😂😂3 Straight Years 😂😂😂😂😂😂😂 No be same PS3 wey we gather know 😂😂😂😂
영 리지 tweet media
That_Guy_Haryor@thatguyharyor

@Dannybillz5 @HarrySzN2S Bro dem dey carry me go different game house when I dey like 14 years old go dey stake 20k 30k on me. I no lose once for 3 straight years, didn’t lose a single bet, at some point some go bet dat make I give them goals or make score with only headers, wallahi I no lose still 😂

English
2
1
5
257
ADE
ADE@Dependables23·
@thatguyharyor @Everyone8_lizy Guy all these one nah cap aje, playing all games doesn't makes you a better players than the others you just never see person wey go beat you like say thief nah why you dey always talk say you good
English
0
0
0
11