Angehefteter Tweet
BANGER BOY 📉📈
743 posts

BANGER BOY 📉📈
@Destrekp
NA BANGER TWIT I DEY FIND I NO KEE PERSON
Beigetreten Mayıs 2025
44 Folgt48 Follower
BANGER BOY 📉📈 retweetet

@crayonthis Make person check on craaaaay waaaay, en fit don dey mad make we no know
English
BANGER BOY 📉📈 retweetet
BANGER BOY 📉📈 retweetet

@oyesiji_julius @crayonthis On behalf of everyone on X we go forget,
Just go drink garri sleep
English

@crayonthis Happy New month crayon...hope I get shout-out from u on April 15th which is my birthday
English

@sammie_boi20 This thing wey no even get weight, abeg make Una add 10 for me nothing dey sup

English
BANGER BOY 📉📈 retweetet

Me I won hold this werey too.
Make the rest of una pick upcoming FX idolo we don complete 💯

DANNY G@FXDannyG
As one Banger boy don hold dax for leg, another one don hold Techriz, make me seff sare hold @Kelvintalent_ make i fit get Talent 😭😂
English

As one Banger boy don hold dax for leg, another one don hold Techriz, make me seff sare hold @Kelvintalent_ make i fit get Talent 😭😂

English

Make Una abeg help, no be only that guy get bad leg.
@Habbyforex_ me self need assistance AHH 😫

English
BANGER BOY 📉📈 retweetet
BANGER BOY 📉📈 retweetet
BANGER BOY 📉📈 retweetet

The best strategy would fail, if you lack patience.
The best strategy would fail, if you lack patience l.
The best strategy would fail, if you lack patience.
The best strategy would fail, if you lack patience.
Read again and again.
#ForexTrading

English
BANGER BOY 📉📈 retweetet

@crayonthis You suppose dey smile for picture you no be REMA OR AYRA STARR.
E get some kind settings wey you fit see REMMY BOI 😂🤣😂
English
BANGER BOY 📉📈 retweetet

@parrotmattaz @crayonthis Okay Mr dick sucker
Instead of you to Stan rema you dey Stan Q+ artist.
Abeg shift, small time e go come talk say them hack in account 😂😂 you and him na clown 🤡🤡
English


























