@Jesse6vax@personal_agent1@naijaconfra It viki jam aye cold dey catch their body, ask ur gf who be black axe 🪓, na Jew frat un be , after ayes for Nigeria na Eiye , baga na children cult , na only pocket picker full am
WARRI, DELTA: Last night, the Eiye (ACN) cult group reportedly att@cked at least 2 people around Etuwewe Road, by Deco Road, Warri, Delta State, amid its ongoing cult clash with Vikings (DNKI).
(Details in comments section)
@7This7that@personal_agent1@naijaconfra Every frat seizes dia opportunities bros .
Make only ur contra carry 1st 2nd & 3rd nothing concern ship wey dey sail and ur rating
If u b strong Man U surpose know say nobody strong finish .
NASARAWA STATE: Earlier today, Naija Confra received reports of an incident involving Jurist (PLIJ) and Aye (NBM) cult groups around the Federal Polytechnic area of Nasarawa State. This followed a picture and video of a man said to be the current Aye chairman who was almost beh*@ded. (Video on TG)
Naija Confra is monitoring the situation, and more updates will follow in this case.
Stay safe out there.
@naijaconfra Upon say ayes dey say eiye and baggas dey collabo unto Supreme Supreme una Neva c dem any day eco hbk and aro,mt 2geda .
Nobody like each other finally
Buccaneer (BAN) and Aye (NBM) cultists were seen echoing their cult slogans together after a sign-out at Tai Solarin University of Education (TASUED), Ogun State.
Reject Violence.
@anini_the_law@naijaconfra Since you know that aboki means friend how then did you think before making your earlier comment?
I don't know you but I'll advise you to stop behaving so ignorantly.
Have a nice day.
@naijaconfra Lol , person wey police Dey protect una say he Dey prison 😒wen ders need to sound ethical hands then he go fall out com sound one major hands den fall in prison wey no butcha go ft lap am 😂😂
The notorious Eiye (ACN) cultist linked to many k**lings, Baba Ikorodu, alias Blue j£sus, who was sent to prison, can be seen going live on TikTok from prison and even posting on his social media page.
This is why some of these criminals and k**lers do not change their ways when they come out of prison.
@personal_agent1@7This7that@naijaconfra@personal_agent1 There’s zero relationship btw the eiye and the baggas bcos they bear same supreme . If vikki jam elebe and Egede dem Dey lyte , bukka Dey likely to go free cos dem Dey sail too .But nobody Dey pray Fr death
Turn away from violence
@7This7that@naijaconfra I for insult u bt no leg ,
U don Eva see video of elebe and baggas Dey echo supreme together for any location ?
but video Dey wey ayes and bukket Dey collab mmt
@naijaconfra My God have any1 watched d video on TG Una miss oo yall should see how Dey cut person face comot Dey chopped off his face not head oo Dey peeled off his face am sure d 1 nah him diee today so Chaii make una Dey easy o