
@chippercashapp is there a reason why I can’t transfer money to my domestic accounts?
Why una dey try frustrate me??
Even help center no dey work.
Please correct the errors na
If una get issues, dey try announce am abeg. Embarrassing your customers is not it at all.
English








