Ozai🔥
717 posts

Ozai🔥
@Revolt360
Never say never...cause The dice🎲is still rolling....... Big Motion💪. London is 💙 ......Proud CFC fan💙
Lagos, Nigeria Beigetreten Nisan 2022
502 Folgt232 Follower

@waggydey4you Omo this beans is dangerously looking good.... How far come open gate I dey outside
English
Ozai🔥 retweetet
Ozai🔥 retweetet

@TheDamiForeign I done buy 2 bokku loaf 🍞, make we meet for Waggy side.He done cook one dangerous good looking beans
English

@waggydey4you How far...Shey bokku done open for your side..... make i plaster with 2 loaf 🍞
English

@IkennaO351 Good morning, good morning, good morning..... wetin we chop this morning like this....... make unah talk ohhhh

English


@Still_learner I ACTIVE, I ENGAGE, I FOLLOW ✌️...But wetin we go chop this morning like this

English

@jon_d_doe This interviewer nah werey 😂,He still collect OGOGORO for the guy hand 😂
English

@jon_d_doe Ororo abeg, I no fit walk freely for street this morning,I take your mama beg you
English

@Theoladeledada Solomon.... Asking him a list of the pick up lines he used.
English































