Shinagotswag

289 posts

Shinagotswag banner
Shinagotswag

Shinagotswag

@Sh1nagotswag

i no send your mama

Beigetreten Mart 2026
5 Folgt8 Follower
Angehefteter Tweet
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
No underrate anybody No overrate anybody.
English
0
0
0
61
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
People unpleaser
English
0
1
0
7
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
I no really dey blame bobrisky again
English
0
1
0
4
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
Come be like say i no like my papa
English
0
0
0
4
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
The risk wey i take don dey resemble gbese
English
0
0
0
1
Shinagotswag retweetet
Omo Ade
Omo Ade@MaxToks001·
i’m scared bro, time don dey go
English
29
59
107
1.6K
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
@meeerald If i start to dey post glimpse of my koropon this app no go contain us again
English
1
0
2
80
⋆ ᥫ᭡.
⋆ ᥫ᭡.@meeerald·
Good boys love mommy.
⋆ ᥫ᭡. tweet media⋆ ᥫ᭡. tweet media
English
152
118
2.5K
43.9K
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
Any latest new loan app dey ground wey neva cast?
English
0
0
0
9
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
Poor man pikin dey see something, anywhere money dey involve me
English
0
0
0
3
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
Who gett all those men wey dey drink seaman around? Since every body papa na the best
English
0
0
0
3
Shinagotswag
Shinagotswag@Sh1nagotswag·
You post your papa crop him shoe comot 😂
English
0
0
0
2
Shinagotswag retweetet
ROYZ
ROYZ@royzkingin·
Minding your business is an underrated spiritual hygiene.
English
17
139
503
6.5K