
@KYLE_IS_BACK_7 @akokc_davido If dat gal get belle come born pikin and we can trace the child. Na better taunting oooo. "Junior, you dey talk? You wey we see as ya mama and papa take produce you. C,mon keep quiet there"!!!!!.....
English
Omagbemi Edwin Kperegbeyi
204 posts

@SpectrumLiteNG
A very professional and modern Nigerian.





























