JüstHîm

615 posts

JüstHîm banner
JüstHîm

JüstHîm

@Web3lover7

I no really get, but I like man u sha

Oyo, Nigeria Beigetreten Eylül 2025
100 Folgt109 Follower
Angehefteter Tweet
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
If this post no reach 50 views... Nah wetin dey my front I go do 🤬 enough is enough 😭
JüstHîm tweet media
English
37
13
72
1.3K
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
I just dey wake up.. hope say nah edit sofascore dey gimme, which one be say Arsenal lose
JüstHîm tweet media
English
2
2
6
35
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
I don buy security dog for Una wey go unfollow.. he dey watch Una GN mutuals, have a good night rest ❤️🫶🏻
JüstHîm tweet media
English
2
2
3
20
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
Abeg KO unfollow me for midnight oo.. this followers must not reduce oo.. if not I go reach Dr strange for some magic 🤝
JüstHîm tweet media
English
3
2
5
37
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
Not a Barca fan 🤬🤬 but feel the aura 😭🥺
English
3
2
3
44
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
He thinks say I dey play 😂😂 talk and do
JüstHîm tweet mediaJüstHîm tweet media
English
5
2
5
318
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
If this post no reach 50 views... Nah wetin dey my front I go do 🤬 enough is enough 😭
JüstHîm tweet media
English
37
13
72
1.3K
¿
¿@Emmyeafc·
Southampton u can do it 😭😭😭
English
4
2
18
183
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
@ChillwithJosh Easy on the engagement, make Baba jeje no strike you oo, he don strike my account already 😭😭
English
0
0
1
3
Big Josh
Big Josh@ChillwithJosh·
I can't reply post anymore How I wan take dey type FB
Big Josh tweet media
English
3
2
13
146
JüstHîm
JüstHîm@Web3lover7·
@Successful_dve2 Shey you get 😂😂.. e get one night wey dey engage me gann i don forget his name
English
1
0
1
3
Success 🥶✨
Success 🥶✨@Successful_dve2·
Me trying to recall my previous followers names😭
Success 🥶✨ tweet media
English
1
0
2
8
Ola
Ola@Drumola001·
I no dey active for just 2 days. I don lose 200 followers💔
Ola tweet media
English
10
3
22
261