Angehefteter Tweetnika@__itisblitz·1dJust one more follower to complete 50 🥲Übersetzen English647852.1K
nika@__itisblitz·8hEverybody just dey post this rice con dey ask what did you have for breakfast 😂Übersetzen English15233255
nika@__itisblitz·7hHonestly I no even dey check my impressions again E dey very very discouraging 😂😂😂Übersetzen English421163
Emperor@EmperorDmayor·8hEven the small followers wey I get no dey engage 😒Übersetzen English151181832.3K2
nika@__itisblitz·8hUna go dey bag 5k impression per post still dey talk e no easy for small accounts, okayÜbersetzen English70111161
nika@__itisblitz·1dThe speed wey I use follow back dey fear my new mutuals 😂Übersetzen English23229561
nika@__itisblitz·7hOmor school don resume 3 weeks now, the real ogs dey resume 6th week 😂Übersetzen English11223145
nika@__itisblitz·23hPerson fit dey talk serious thing about him life next thing you go see for cs na fbÜbersetzen English6018137
will.It💎🌊@wilsonxuser·7h@__itisblitz Aswear, I had a friend like that and he'll still pass all of us 😭Übersetzen English1016
Just juddie👑@judithadakole·7h@__itisblitz I no fit relate abeg,my school dey 75% attendance during exam😂😂😂😂Übersetzen English1018