tomiwA 🇦🇷
6K posts

tomiwA 🇦🇷
@_tomss1
don’t come here in 5 years hoping to take my tweets out of context
Everywhere Beigetreten Kasım 2021
233 Folgt125 Follower

You comot filter, loose hair, chop small vitamin D, you dey blame camp. If na belle now una go say na the man sperm… MMS
Justsophie_🌹❤️@Saadabidemi
First day in camp vs last week in camp 😭😭
English

@_tomss1 I don deh carry cement(50 kg) since secondary school… I die if I struggle w that bag
English

For a man built like that, he’s weirdly struggling w 104kg
carter🌚@carter6f
Ashton Hall touched down in Lagos and instantly became the strongest man in Nigeria after lifting 104-kg maize sack 💪🏾😭🇳🇬
English

@kayistir3d Na why I Dey change username every 2 weeks, SDC chairman fit still Dey find me
English

@dfwgabriel @_tomss1 Bruhhhh I dey fear for when he go touch naija, he go don come out finish
English

6uff, rookie? Una dey crase gan oo
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨 Who’s Your Rookie of The Year (2026) — No11 — Abefe — 6uff — Tar1q — Amma
English

@dfwgabriel in his last 50 games for portugal he played only four friendlies
so he scored 30 goals in four games?
is your daddy peller?
English

he dey hold them back 😂🤣
TCR.@TeamCRonaldo
🚨 Cristiano Ronaldo has Scored 45 Goals in his last 50 Games for Portugal. 🇵🇹
English
tomiwA 🇦🇷 retweetet




