Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·1 Haz@MYBASECHAT HAPPY NEW MONTH EVERYONE, PLAY ME KISS DANIEL MAMA.Übersetzen English2020
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·1 Haz@MTVBASECHAT I WOULD LOVE YOU GUYS TO PLAY KISS DANIELS MAMA. HAPPY NEW MONTH TO US ALLÜbersetzen English0010
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·5 MayWATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV ON GOTV CHANNEL 95 MON-FRI 11PM WITH @MatthewsUgo ,@ShowmanBosco ,@McshakaraÜbersetzen English0030
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·5 NisBetween man and woman who u fit easily catch wen a dey cheat?Übersetzen English6020
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·5 NisE dey ok make couples first live together before dem marry?Übersetzen English5010
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·5 NisE dey ok make u dey marriage wey u no dey happy at all?Übersetzen English5010
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·5 NisIf person wey u love well today no love u,but come love u tomorrow wen u hammer,u go gree?Übersetzen English4000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·4 NisYa partner no be ya speck but e love u,u go fit marry am?Übersetzen English1010
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·4 NisWetin babe dey take determine say dis guy sex dey gud?Übersetzen English2020
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·18 OcaBOBOSYARN IS BACK THIS WEEK DONT MISS ANY EPISODE 11PM MON-FRI ON WAZOBIATV CHANNEL 98 ON... fb.me/M26f0qtvÜbersetzen English5200
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·6 OcaHAPPY NEW YEAR MY PEOPLE WE DON SHOW AND WE WAN SAY A BIG THANK YOU TO ALL OF UNA WEY DEY WITH US SINCE WE DON... fb.me/X9PGPnBZÜbersetzen English1000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·14 AraWATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV, NOW ON GOTV CHANNEL 98. ANOTHER MEANS OF GIVING YOU THE BEST ENTERTAINMENT.Übersetzen English1000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·30 Ekiyou don do your own #november 10 post for instagram tag wazobiatvng? if not quike go do ur own and win plenty... fb.me/7xVssP5u2Übersetzen English0000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·19 EkiIF D BABE MAN WAN MARRY BIG PASS AM FOR BODY, D MAN SUPPOSE MARRY AM?Übersetzen English4000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·19 Ekie possible mak ya partner dey anoda far place(state/country) mak e no go cheat on u?Übersetzen English2000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·19 Ekidem just dash u 30m and ya partner dey go jail and u fit bail am with 29m, wetin u go do?Übersetzen English5000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·13 EkiWIN WIN WIN...#NOVEMBER10 #NOVEMBER10 dey very special to us and every every and that is why we dey promote that... fb.me/7zVvuK1cOÜbersetzen English2000
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·6 EkiShey e dey ok make husband and dey use seperate room? fb.me/4PvY3ildvÜbersetzen English3110