💰
29.1K posts


Just tell me one venue in the whole world that Rema will attempt and Asake won’t sell it out easily.


e no post link but e enter top 5 in the U.S, burna wey post link no enter 🤣



Asake really drop album, e no promote ham E no RT any PR tweet Instead e come online dey hail Wizkid, but but “before dem use me I go use my sense” Mumu man 😂😂

Omo burst my head I never knew awuke was something negative, i genuinely just be hearing people say it, I just made a harmless tweet under Carter’s tweet yesternight. I thought it’s just a slang… I’m genuinely sorry, Abeg make una no reason am go far o🙏🏿🩷

This Davido dog coming to my DM to threaten me,na karma go help me pvnish the Davido and all his usele$$ dogs called fans




davido don beg for money here before???😂






Leave online We go see offline ✌️




Your daddy your daddy nah only thing Una know … why ur papa no hustle … shut up n slide for TUNEZ















