Angehefteter Tweet
Daniel Teze๐ซ
853 posts

Daniel Teze๐ซ
@danieltezee
๐ ๐ฝ๐๐ฎ๐ฎ๐ฝ ๐ฏ๐ธ๐ป ๐น๐ช๐ผ๐ผ๐ฒ๐ธ๐ท ๐ซ๐ฎ๐ฌ๐ช๐พ๐ผ๐ฎ ๐ ๐ป๐ฎ๐ต๐ช๐ฝ๐ฎ ๐๐ฒ๐ฝ๐ฑ ๐ฒ๐ฝ ๐ถ๐ธ๐ป๐ฎ
Beigetreten Kasฤฑm 2025
389 Folgt279 Follower
Daniel Teze๐ซ retweetet

"hafa na, give me update wey dey give you money na"
- omo egbon, nah just twitter o, nah twitter dey give me money
"ehn ehn, give me update wey you dey bomb na, how many years account I gats buy"
- omo, egbon no be like that, no be bomb I dey bomb for there, I just dey post and money dey enter somehow
"ehn ehn, you no bomb?"
- yes egbon
"ehn me too I fit dey post na, make dem dey give me money too"
- omo egbon, no be like that, e no direct like that
"ah, omo ase, you no wan give update, you just wan dey alone dey chop the money, e no suppose be like that o"
literally how every convo goes whenever I'm around my older cousin friends ๐ญ
English
Daniel Teze๐ซ retweetet

Three years ago I gave my guy my babe phone number to run a test on her , under 10 min he whatsapp screenshot. Price Negotiated .. hotel location accept... I first enter toilet...
Shola ๐@itsSh0la
How did you find out your girl was cheating on you?
English
Daniel Teze๐ซ retweetet
Daniel Teze๐ซ retweetet
Daniel Teze๐ซ retweetet
Daniel Teze๐ซ retweetet











