
@ParallelFacts Thats y Peter Obi no Dey give shishi, any day u see am call am Okwute, e get why
English
Onochie Emmanuel
216 posts






JUST IN: Cubana Chief Priest Reportedly Loses APC House Of Representatives Ticket To Incumbent Lawmaker, Omeogo.😩





“Government wey dey receive allocations but no fit renovate schools, na their ol0shó dem send go help renovate school in just six days. If e easy to renovate schools in six days, why government dey refuse do am? The person wey give una money, him papa be president. Why him no inform him papa about the school, make the Minister of Education handle am properly?” — Isaac Fayose








Between Nigerian police officer and a young man inside a bus in Lagos state🙆😳





