FUND FOR ADULTS GOVERNMENTAL ORGANISATION USA.
45 posts

FUND FOR ADULTS GOVERNMENTAL ORGANISATION USA.
@fagousa11
A government program for adults 60 and older. We provide free care services, help protect your money and property, and make sure your health and living needs…
Beigetreten Ocak 2013
51 Folgt4 Follower

@fagousa11 @1BENNY7G U wan tell me say no be burna. write hin verse? Is either dem do mistake or dem no know wetin dem dey do
English

@Lonar782110 @1BENNY7G You need bucket to donate your tears ?
English

@jolly_fellow7 @1BENNY7G You need bucket to cry 😂
English

@1BENNY7G even after all the global farming, still the w0rst world cup song ever, global fl0p
English

@hardlyseen007 @1BENNY7G Before ooo now ooo e first better pass am
English

@ChijiokeCh6488 Yes I do that only when when I never put my Ekpon inside, She first sucks me up before i slide in her inner Dm 😊😁
English

@razorblade300 VDM does not sue for Defamation he only sue for criminality , just scam person first or make them pay you and you nor deliver services wey them pay for your kind go dey
English

@ODuruobi67843 @Tufab Chai 😢😢😢 oh God, this is a man I share same tribe with?
English

@incarnate_13 Bro I don drop account tire still notice my own 😭 9122249783
Opay
English

@Odumodublvck_ 9122249783 opay
Baba run am for fellow Gunners ❤️🙏🏆🎉
English

ARSENAL FAN DROP AZA MAKE YOU SHARE 900k
IF YOU JAKPA WITH THE MONEY GOD GO PUNISH YOU
Victor Boniface@boniface_jrn
Make 1 arsenal fan drop acct for 1.5m Make you share
English

@official_Gegeh Geh Geh I don Dey watch you Dey come if you nor take time men go shoot you, Eyes Dey watch you
English

@1BENNY7G Buying all these cars and still living in a detached duplex. That's epic foolery
English

@mygodfather0 Person wey don high 😅
English

@it_Rutie You wey them go deport ?
English

@Amy_beke So also it’s the same when seeing another woman more beautiful and attractive than your wife, it’s both way round
English

@iamnasboi Omo make una help me, my belle de shout I Dey hungry 💔🙏
English

@it_Rutie Guy you nor yus sharp at all 😂
English

@TheBeninBlogger I nor hear you talk say you ignore am ooo
The guy don give you king nasir 😂😂
English

@YfnSlimfitty @dammiedammie35 That one nor be your friend dooh
English

@dammiedammie35 What if the friend no later send you after getting rich, this shit happened to me yesterday bro, no be all friends be friends ooooo pray for yourself only brothers
English

“Pray for your friends to win, so you go get where to borrow things, we all have different races, sometimes just pray for your friends so you can use their own blessing as point of contact to pray to God for your own too”
VeryDarkMan says as he cruises Isaac Fayose’s Rolls Royce around Abuja yesterday 😂✨
English



















