Eneko100

27.5K posts

Eneko100 banner
Eneko100

Eneko100

@kenechuk4

WiZKID 👑… Omah lay is 🔥 Chelsea Fc best club 💙… lampard Messi and cr7 💯 … Ama chilled kind of fella…. #love urs 🥸😎

Somewhere in the world 🤓🥸 Beigetreten Ekim 2022
1.8K Folgt1.7K Follower
Angehefteter Tweet
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
I will NEVER be broke in my life. 01/01/2025🔐.
English
7
11
70
6K
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
@Toluwase_x For gumbody 😂 😂… he sha no fit reach one dance and NB after World Cup the song buzz gon buzz off 😂 ask Davido
English
0
0
0
27
Toluwase 🇵🇹
Toluwase 🇵🇹@Toluwase_x·
All wizmid fans don silent 😂😂
Toluwase 🇵🇹 tweet media
English
12
22
107
1.3K
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
Ok answer me plainly how is Davido bigger than Rema?
kennenator 1@BensonOrie89073

@raveoracle Nah the guy wey start to dey argue with u I blame, places wey davido don perform rema never even climb there. I no know why him dey reply u sef...nah asake dem bem be una set

English
0
0
0
34
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
@raveoracle Ratio d bolo I love it even tho una aremu wafers fanbase no get sense
English
0
0
0
22
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
@_blizboy Use Davido disco ratio 😂 😂 Abi ur fave no get 😂 😭..
English
0
0
0
41
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
Feed me more 😁.. but rema don double ur fave davido career streams.. no Dey suck Asake ballz his can fans can do that 😂 😭
BlizBoy@_blizboy

Discography ??

English
0
0
0
48
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
@EmehNwabu Even Davido no get half of Wizkid’s award and accomplishments
English
0
0
0
15
lamps
lamps@EmehNwabu·
@kenechuk4 Person wey be Davido fan
Español
1
0
0
48
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
@hakeemrsn Olodo with him failed rage bait no go tie towel 😂
English
0
0
0
28
RARELYSEEN 🇦🇷
RARELYSEEN 🇦🇷@hakeemrsn·
I used to see wizkid fc as one strong fanbase back then, but omo, those people soft die. Dem no like to the hear truth at all, once you talk facts wey dem no like, dem go paste you blocking 😭😂
English
8
20
75
1.3K
Big Grace 🖤🦉🖤
Big Grace 🖤🦉🖤@Big_gracee·
So Rema actually sample Baby (Is it a Crime) from Sade Adu 😂
English
27
43
208
5K
kenney boi
kenney boi@kenneyboix209·
@kenechuk4 Dullard dey call person olodo I dey use your shade saying bottle for NSOW to be nominated for Grammy,take dey answer your deadbeat brain. Shey your favorite no bottle for mms to be nominated for BET award? Wetin him wan use mobo award do
English
1
0
0
15
Eneko100
Eneko100@kenechuk4·
Olodo all wizkid songs last year were hits.. every song off the ep were hits that’s why my fave got a 2026 BET nomination for his project real… ur fave got his 2026 bet nominations from WGFT gunna 2025 project whereas he got his NSOWike wey come out 2025 😂 😂 .. Afrima winning album 😂 😂 😂.. Mayowa my boy get sense this Sunday amen 🙏 … Shame wear u white towel 😂
mayowa@lilmayor04

Better go Shame for wizkid wey still dey find hit song 😂

English
6
7
49
1.2K
O̶R̶A̶C̶L̶E̶
O̶R̶A̶C̶L̶E̶@raveoracle·
Here's 2 realities you should know 1.) Rave and Roses is bigger than Davido 2.) Asake is yet to be more successful than Dumebi as a solo song
BlizBoy@_blizboy

@raveoracle Hope you are aware lungu boy tour made more money than what rema has made in his entire career? If you put m$ney album in Rema’s disco it will be rema most successful project after rave and roses

English
7
2
32
3.4K
wizt. ✨
wizt. ✨@WITTIEWIZ·
I just dey check different FC pages and different comment sections, all of them just quiet. Abeg una don see any FC wey dey cry or cope for tl, abeg show me make I dey happy 😂😂 Since morning I never see "Make World Cup finish first" or "Thank Aunty Shakira" and e dey pain me. Where is the copium? Where are the excuses? The tears? This is not fun anymore 💔
wizt. ✨ tweet media
English
7
27
94
1.1K